Sad News: That year when FG not Woye told Nigerians to go and buy land in Taraba. 👇 Aloota ✊✊✊
164
475
834
60K
24
Download Image
@EmodiMba If dem use woye curse person, na make the person just go forget himself ontop one mountain.
@EmodiMba Woye dey vex now cos he fit don go buy 25 plots back then, otimkpy economist/journalist 😀😀😀
@EmodiMba Comrade na FIFA dy handle the case?
@EmodiMba Oga mi you like wahala oooo. This digging you’re doing, you’ll see crude oil ooo🤣