Benin boys just too different . Person Hold gun you still dey curse am Ogun call am dirty mopol 😂😂😂
Since we dey talk about Benin Boys make i use this opportunity plug in one of the baddest Benin boy wey i know x.com/boyoleko/statu…
Since we dey talk about Benin Boys make i use this opportunity plug in one of the baddest Benin boy wey i know x.com/boyoleko/statu…
@IamEdison1 wait oh this na policeman? how dem take employ such ?
@IamEdison1 The guy get natural hatred for Police 🚓🤣 e say the mopol dey squeeze face.
@IamEdison1 Omo them no dey argue with who hold weapon o 😂 two seconds person don overboard, im go enter prison but who kpai don kpai