1K
688
11K
10.1M
494
Download Image
@Naija_PR They will gist for 8 hours standing like this without knowing each others names. Wetin you go they hear na Boss, chief, oga, Sir.
@Naija_PR Boss, chairman, my oga But he no go pass women matter 😹😂
@Naija_PR Dem fit gather like this make dem no sabi their names😂
@Naija_PR They probably don’t know each other’s name. They call each other “chairman” “boss” “baba” etc
@Naija_PR Match is by 5:30 pm . If you know you know 😂