How can I order Bolt and Benz is coming for pick up , I am canceling this ride dfkm Abeg 😭😭😭
325
774
4K
0
11
@Rain_goddd I ordered bolt and a clean lexus jeep came, I entered and shared my locations and started talking on the phone like I was calling
@Rain_goddd Enter.... no be ya mates dem dey use do rituals 🙄