View a Private Twitter Instagram Account
@jamesluccy114 Na this award he fit win😹
@Chibuzor11112 Champz sef get relevance pass Tekno😹😹😭
@Georgewove01 He don destroy afrobeats now he wan destroy streaming for us😹😹😹
@dbeegod Kwesi Arther wey ein career die 😹 no be today oo. Make u guys respect Mdk.
When the FBI knocks, they don’t ask twice and this time, they’re already inside. A solid 10/10 movie for you to see. Top Rated scene 🎬 🔥
Wizkid X Justin_Skye Skin Tight😃
Since we are throwing it back to some old Wizkid's classics 🦅❤️
@NinoBrown_X Ano know why the boys dey cry sef, eno bi today Kwesi Arthur turn underground artiste😹😹 rydees he bi content creator
@chartradar_ Una sha like to whine this orieku nigga
@CYP_H3R @chartradar_ Oya cry dey go😹
@chartradar_ This guy just dey disgrace afrobeats 😹😹
@Olamide42717541 @Folapondis Abeg try restt😹😹 u sef them no born u well
@diongentle_ As long as Medikal dey inside
@hypetribeng Na B4 B4 Davido wan submit for Grammy 😹🗑
@BossAirma @Chibuzor11112 See as he dey resemble bandit😹😹
@fwblancoo Mavo
@Prof__Akinwale @itzbasito @Moyinoluwa66004 Who's that??
“Everybody knows how much respect and love I have for Wizkid, it’s no secret. You can wake up to see a collaboration of me and Wiz tomorrow, we’ve been together a couple of times” - Mayorkun on working with Wizkid
Guess the president ???
@yxyiagain Nothing wey this guy never do to destroy Afrobeats 😹