Even me wey be northerner and a Fulani, dem don dey call me IPOB now. 😂🤣
I don’t really care sha. But we must get Nigeria rid of criminals.
Nigeria must be OK!
No be to dey online dey curse people wey dey support APC. Your curses no hold water. If e dey work, that baba for don die since.
Get your PVC and outvote the bastards.
Na online all of us dey get stupid mouth.
1K Followers 1K FollowingDON’T WASTE YOUR LIFE ✌️ || •EPL CHAMPIONS 25/26• || Peak Football Banter || SET PIECE FC 🎯 || THE NORTH REMEMBERS || •Victoria Concordia Crescit• || MESSI 🐐
1K Followers 1K FollowingDON’T WASTE YOUR LIFE ✌️ || •EPL CHAMPIONS 25/26• || Peak Football Banter || SET PIECE FC 🎯 || THE NORTH REMEMBERS || •Victoria Concordia Crescit• || MESSI 🐐