View a Private Twitter Instagram Account
the ones i pity pass na the ones wey go just on location for snap like fools😂
Jesus ! 🥹
Please share your credit card balance here, will try and help
there’s insane greatness within me, na why i no dey really send una
ezekiel papi water omo silifatu lekan oyeku meji oba agbaye idamu lekki idamu eti osa there can only be one DAD.
You can only try but you can’t outFRA Dj chicken.
When seyi do remix 😭
@Baruff221 @shehates5iftii JESUS !
Go to church and tell him what you want e go reply you me l no go reply you
🤌🏿
paid nd unseen, wizkid typa movement. 🦅💸
Problem is you change your daily routine when the money hit, learn how to continue eating bread and beans with millions in the bank
tryna outdo the n!gga i was yesterday.
Yahoo na skills no let anybody wyne you
when a n!gga's heart finally goes cold.
e get some kind funds you go receive during dark times, you go first go sit down outside 😂. God is the greatest jhor ❤️
Invest in your disappearance my nigga
Unless me naa want give you money, you no get format pass me.
nobody owes a n!gga sh!t. i’m tryna build my own wizkid story.
@hon_bami Dad ?
@hon_bami Proof ?
he covered her name 🤣🤣
JESUS