U be Artist and u Dey form ‘I no dey post’ … nah u know imma hawk my shit like pure water!😂 davido.lnk.to/timeless
2K
8K
42K
2.4M
172
@davido You sef too talk e.. u don big pass who dey throw shades..
@davido If you like hawk ham like gala you still no fit reach the person wey no Dey post 😂🪩