I get GIST 😂😂😂 **Clears throat** I hear say person wey dem dash 400 Naira dey drag web3 bro for celebrating 1 SOL win. 😭😂 Walk with me 🫴🏼
So, it all started when @Rano_swaggo posted a "web3 did" moment. Oga bagged 1 SOL and expressed his joy on the TL. Bro said he was in tears 😭😂
@gist_web3 Which day you go drop my gist make I trend small
@gist_web3 Was the N400 in sol conversion necessary? 😂
@gist_web3 Ahhh God im dying 😅😅😅 Na the thank u ma off me. Na why I no deh comments pass myself
@gist_web3 Beg3 personnels tryna downgrade our web3 hustle we're managing 😂 the gist was a fun read ngl 👌
@gist_web3 Clears throat...just expect amebo pro😂🤌
@gist_web3 If I see that one sol now I go still thank God dey playyyyyyy😂 @billions_ntwk
@gist_web3 Poor man with big mentality Give me 1 sol and I will pray for you And the guy monthly pay never cover 1sol
@gist_web3 Time to settle in and read full gist, He dey diss pesin wey Dem dash 1 sol
@gist_web3 W! Is win. Some don't understand what it takes to make money in web3 most especially if you're just starting...