See as Shakababu dey sing Wizkid’s Frames word for word 😂😂
74
695
3K
124K
170
Download Video
@itzbasito Davido own na to dey cheat up and down with different woman him sabi
@itzbasito Na my area hin dey stay, na top FC o😂❤️
@itzbasito D guy sef dey game Him head correct